Apollo_★ retweeted
Introducing Poise Engine.
Turn your thesis into an index, and the index becomes a tradable asset on @solana.
Backed onchain. Priced at NAV. Pairable on day one.
Limited access: Poise.finance/campaign
🤖 Made with AI
Apollo_★ retweeted
If na woman tweet this thing I for talk say na norms
Why you con dey do like woman 😭😭??
na dem dey tweet without sense nau😭😭💔
Apollo_★ retweeted
abeg shey this guy dey under dapper too? this one wey he just dey drop banger back to back like who owe money 😭😭
If na woman tweet this thing I for talk say na norms
Why you con dey do like woman 😭😭??
na dem dey tweet without sense nau😭😭💔
Apollo_★ retweeted
my mum btw, she go tell me say make i no chop for person house, but when person reject her food she go dey vex
Apollo_★ retweeted
5STAR btw, dem just accept him original content reward program so he’s looking for every chance possible to rage bait you guys. He needs to cover for the 42 days breaks from elon stipends, omo ogbon.
He sabi wetin una like
Apollo_★ retweeted
I still wonder if people ask me what’s my skincare routine, like skincare routine?
Guy my own no pass to baff wear clothe, sometimes i fit get breakouts for face, e go come and go. If you fresh you fresh o walahi
Apollo_★ retweeted
Once you start dey use twitter, women no fit manipulate you e no possible the way you go take dey see them go different sha😭😭



























