Pinned Tweet
Davido IG story Vs VDM Story
Different people different wahala lol... Man don't really give a fuuuk.. I just dey enjoy this new Davido era 😂😂 Una go cry tire no response from 001..
I can never trust you if you believe I have to spend money to earn your love. Take it or leave it, nothing serious is going to happen.
You want money, I want some good fk
Two can play that game. 😂
Emmanuel Taye retweeted
Once Peller and Jarvis prime don pass Una go see wetin go happen to that marriage 😂
Emmanuel Taye retweeted
Wetin dey chop your money pass?
Food, bills, family, transportation, or enjoyment? 😂
Emmanuel Taye retweeted
If body counts were visible on our foreheads, many men would be staying home during the day!
Emmanuel Taye retweeted
Day 18 of eating what I cooked till I get married. Abi time never reach make una come nah😭




























