Chiké_béké (@Chike_ck) header
Chiké_béké (@Chike_ck) profile picture

Certified Web3 operator. Comm mod. [email protected] 🇳🇬

Abuja, FCT.
Joined September 2022
Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)Photo by Chiké_béké (@Chike_ck)
Chiké_béké retweeted
Nah, this is wrong 😂😂😂😂
159
1,328
70
9,019
177,487
When you were toasting my player, you didn't know?
Chelsea give us back our 125 million Chelsea give us back our 125 million Chelsea give us back our 125 million Chelsea give us back our 125 million Chelsea give us back our 125 million Chelsea give us back our 125 million
21
Chiké_béké retweeted
Na so achempong take turn first team player ooo 😂😂😂😂
196
680
53
8,844
114,477
Chiké_béké retweeted
It’s time to give Chelsea Players their flowers Chelsea player performance ratings #mufc #cfc #premierleague
46
445
3
6,955
98,576
Maresca? No worry, we go banter am tire.
23
Chiké_béké retweeted
All of una wey dey quote me no go die well Why Una no talk when we play Liverpool
Lavia can’t progress ball Some fools still believe he’s good
1
2
3
125
Chiké_béké retweeted
Guy this Chelsea fanbase dey craze gan, them bully manager to play estevao and he eventually did 😭😭😭
201
1,219
88
14,921
235,971
Chiké_béké retweeted
70 million Pound Carlos Baleba with an Incredible pass
49
286
36
2,175
54,077
Man u wan use Chelsea regain confidence 😂😂😂 take ur L jor.
24
Fofana has been solid. E reach Chelsea turn man u learn how to play ball
20
"Una don too clamore for Estevao, oya take"😂😂😂
13
Proper L classic. Anybody weh lose today, make dem just pack comot for earth.
Chelsea fans no fit talk too much, Man U fans no fit talk too much. Everybody just dey guide. 😂😂😂
26
Chiké_béké retweeted
Fully fit Fofana against Chelsea tomorrow 💔
29
40
1
86
1,975
I swear na guilty conscience dey worry you😂😂😂
Replying to @aproko_doctor
@aproko_doctor I’m eating now in the midnight and you can’t do anything about it
39
One person wan drag am one time say e buy car of 50million but e dey press him mama 1m. @AjeboDanny correct am, "My car is 100m, if you want to drag me at least get the figures right"😂😂😂
18
See na😂😂😂 @AjeboDanny this peace weh you choose these days, I no like am.
When e finally come back, e snap him yellow Lambo post with caption "I don come back, una papa fit come now" 😂😂😂 @AjeboDanny what a menace you were.
11
When e finally come back, e snap him yellow Lambo post with caption "I don come back, una papa fit come now" 😂😂😂 @AjeboDanny what a menace you were.
And then the religious people weh dey threaten am. One threaten to attack am one day, make e paste location, e ask am "you get visa?"😂😂😂
1
21
And then the religious people weh dey threaten am. One threaten to attack am one day, make e paste location, e ask am "you get visa?"😂😂😂
I miss prime @AjeboDanny by now e for don dey sharpen him teeth to devour those fraudulent men called Pastor and followers of 🪚 .
1
15
Abi na when e enter street begin ask people if them dey go church, if you no dey go church e go dash you money, if you dey go nothing for you. Prime @AjeboDanny was a menace
I miss prime @AjeboDanny by now e for don dey sharpen him teeth to devour those fraudulent men called Pastor and followers of 🪚 .
11
Danny weh open a whole podcast just bcz they yab say e no sabi talk and the podcast na to cook religious mother fuckers.
I miss prime @AjeboDanny by now e for don dey sharpen him teeth to devour those fraudulent men called Pastor and followers of 🪚 .
5