Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100) header
Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100) profile picture

LIFE IS COMPLICATED

Kwara Nigeria
Joined January 2024
Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)Photo by Ɗëṣtïɲƴ 💙 (@Des3100)
My big boss pls na my last 15mb I dey use drop this, Incase you wan have mercy on me biko 🙏 9029674041 Opay Pls save me, if this 15mb finished no hope anywhere, I dey look forward to you And my phone self dey 5, light no dey Kai life dey maltreat me 🤧😤😭 @raheemotic
16
I dey chop pawpaw now since morning 🤧🥴😤 No be life I dey live so like this 😭😭
12
Make una help me before I use thinking Pai my self abeg 9029674041 Opay I hope miracle happened according to my name 🤧
18
Ɗëṣtïɲƴ 💙 retweeted
Oya sub ski
Replying to @LastBorn613
Congratulations boss ❤️‍🔥❤️‍🔥 My boss pls save me with 5h even if na 400 I go appreciate pls,my sub go finish any moment from now Biko 🙏 Incase I might not be available again 9029674041 Opay Thank you, I really hoping will help me pls 🙏
2
2
5
202
Ɗëṣtïɲƴ 💙 retweeted
VF can go wrong at any time I don cash out for breakie and Scot 🎉🎉
3
1
1
6
335
Sir pls am just seeing the post am not able to comment again pls sir the money will go along way for me pls 🙏 I don't have anything with me sir 9029674041 Opay Destiny @olu_wayemi
49
Where I'm working, they planted alot of sugar cane, I drank it everyday, my manager thought I love Sugar like that, not knowing na hunger dey make me dey drink am everyday, me wey be say I no dey chop go work 😤😂
41
Whoever sent me this money I really appreciate this soul, last night I didn't eat anything, so this morning I will surely have something to eat, God is great, thanks to the person I do appreciate may lord continue to bless the person 🙏
57
Boss na you be Eric ifenna Ezeanaka? @3ric__1
53
It important to believe in God when things seem is not working, Keep your faith tight
48
NO MATTER THE SITUATION, I WILL KEEP TRUSTING GOD
50
I don give up Good night Incase God want to use anybody for me 9029674041 Opay @_Queen_ADi @officialmoore7
1
44
SEE AS I DEY USE ALL MY LIFE TO DEY BEG BOTH ONLINE AND REAL LIFE, PEOPLE SELF NO DEY REPLY AGAIN BECAUSE IF THEM SEE MY MESSAGE THEM KNW SAY I WAN BEG. GOD THIS KIND LIFE DON TIRE ME JAREE NO PEACE OF MIND
31
Fuck biggest MOORE is offline 😤😭 I guess this is the time to rest, nobody seeing jaree, Goodnight @officialmoore7
41
I believe God is working before 3:30 I will be among the list of people that has been appreciating @officialmoore7 @officialmoore7 since yesterday
29
This is 3:00 pls don't sleep it my turn pls @officialmoore7
22
Biggest MOORE ❤️‍🔥❤️‍🔥❤️‍🔥 my hand dry, acc dry everywhere dry pls be my saviour pls 9029674041 Opay I will forever appreciate you MOORE @officialmoore7
32
MOORE have mercy on me pls 9029674041 Palmpay Am dropping this with FAITH Have been here since yesterday chasing, I can't sleep because of thinking @officialmoore7
14
More pls more my aza Biko 9029674041 Opay @officialmoore7
31
Ɗëṣtïɲƴ 💙 retweeted
God is the GREATEST 🙏 6/6 DRAWS BOOOOOOOOM💥💥💥💥💥💥💥🎉🎉🎉🎉🎉🔥🔥🔥🔥🔥🔥🏆🏆🏆🏆🏆🏆💯💯💯💯💯💯🙌🏽🙌🏽🙌🏽🙌🏽💪🏽💪🏽💪🏽💪🏽🔥🔥🔥🔥. HUGE CONGRATULATIONS GUYS , OVER 20 Million 💼💼💼💼 Made with just 10K . I love Draw FOREVER 🙌🏽🙌🏽🙌🏽🏆🏆💼💼. Drop your won tickets
2,792
3,892
568
8,050
1,036,355