||DM for PR & Ads 📨|| back up @general__d_ 62674

Lagos, Nigeria
Joined May 2019
i think twitter has the smartest people out of all of the social medias
POV: how x, y and z felt after leaving the alphabet and joining mathematics
617
18,417
357
189,655
4,991,639
Daniel retweeted
“they’ve given yamal and kane on award, so mbappe will win the real award” 😭✌🏾
19
107
3
404
6,116
yan diomande when asked about why he’s at the ceremony when madrid said they’ll never attend the balon d’or again after the vini saga
7
10
25
804
Daniel retweeted
Wetin mbappe go dey sell?
harry kane go later open shop dey sell gerd muller trophies
37
216
3
1,238
10,706
Daniel retweeted
You wan do like he sweet you ke 😂🤣
Harry Kaneeeeeee!!!!!!!!!!
21
100
614
6,855
Daniel retweeted
You no sabi say na madrid player when you post this one? 😂
“Mbappe no win am, cry for me Oyiga” Shey I resemble Madrid fan? 😂 Saka collect Aristotle award oh 😂😂
7
66
344
4,375
daughter: daddy buy me sugarkane mbappe:
14
28
79
532
He shocked 😭😭
14
25
61
622
Daniel retweeted
ogunmepon no play world cup?
world cup tax everywhere 💔
16
203
3
1,566
19,199
Daniel retweeted
if your player no win anything for ballon d’or, god go put your feeding for difficult place 🙏🏽
15
13
3
47
2,205
Daniel retweeted
thank God say dem rob cubarsi. wetin we for use guide 😂
34
75
16
560
6,360
i don’t care who’s on the bench, but frenkie de jong must start both matches!
2
1
14
1,000
kombo na which tribe abeg
It all started from here,I knew this Kombo na bad luck chai 😭😭😭😭😭
1
4
1,039
no worry who don good don good 😂
😂😂😂❤️
1
7
1,149
bro mbappe scam 2 goals against us 😂😭
1
6
676
na wetin just cross my mind now 😂 Same balon d’or that lost value is what his fans want for mbappe 😂
E no get better for Ronaldo seh na this ballon d’or wey we gather dey wait announcements nai werey say e lose credibility
15
1,003
i no dey reply comments like that again. do you have to say something. won shepe fun yin ni
Twitter bro There’s always someone that wants to argue You fit talk say chicken na domestic animal make person talk say na lie. Still swear for you on top😂
1
12
915
So far say mugabe no see am win walai I happy gan e sweet me like that cause I Dey very sure say yamal go win next year own😂😂😂😂
So far say Yamala no see am win walai I happy gan e sweet me like that cause I Dey very sure say mbappe go win next year own😂😂😂😂
1
580
Asked the Iagos babe on a date and she no bill me money for wig and clothes FairMoney nice try😂👍🏼
85
698
17
7,372
65,738
the way i burst laugh 😭😭😭😭😭
Asked the Iagos babe on a date and she no bill me money for wig and clothes FairMoney nice try😂👍🏼
1
10
871