You guysssπ I'm scaredd
So SUG later talk say make we pay the amount wey dey show for portal,say if money no reach make we collect Nelfund
@RtHonSheriff God go punish you
@officialABAT You will sleep and not wake up
@DSGovernment All of una go die one by one π‘π‘π‘π‘π‘
275k for 300lvl haba
I just saw the breakdown of the fee. E portal upgrade...15k.
Portal that we could not ballot on o.
School management never ready.
School increases tuition fee...βcollect Nelfund, collect Nelfund"
No be me go still eventually pay the modafucking gbeseee!!???
Nobody should annoy me o
Abi kini werey
Guyyy, accounting students can't comfortably be in chem eng LT. We go dey sweat like who them swear for.
You're increasing tuition fee..una fix AC for all those LTs abi wetin?
If the school eventually comes up with a dress code because of this p, e no go funny o.
Because I don't understand why people are exaggerating. That gown is moderate ffs.








