Software developer || Microsoft Student Ambassador || Cowrywise Student Ambassador

馃捇
Joined September 2023
*never leaving C#* the moment you try out other languages you will be like why must i do this manually why is this so hard to setup, no single reliable library with good docs to do things C# makes coding sweet ngl,but why are others not like C#? 馃
26
20
2
261
48,523
country dey spoil you dey use money vote for Ronaldo Balon d'or 馃槶 how tinubu Wan take believe us 馃槀
5
65
una dey buy vote for balon d'or now? this is about the richest fan base Oo, justice for poor man na 馃槶馃挃
37
get in joor, dangote Don drop
51
things you do when you don't have a job 馃挃 someone should employ me abeg 馃檪 I build culture-aware, performance-focused, intuitive software applications
2
4
130
I no fit spend life for this country still come enter hell fire, all Nigerians should go to paradise straight cos what is more hellier than life in Nigeria?
1
6
86
crazy heatwave and grid dey spoil, I believe these people are experimenting with our lives, maybe Nigeria is some research ground, cos this ain't normal
38
raining season; no light heatwave hit; no light useless country
5
75
I Wan dropout make I go continue life for Kenya or Ethiopia, this Nigeria don tire me, man
4
90
bro those breads with paper label, you will give the labels back to the bakery to collect breads馃槶 ahh we dey suffer gan
We fell off so bad as a country. Bakeries used to give out free breads at some point.
39
I no wan date you and I'm not expecting anything from our chat, and you expect me to be messaging you first? oya na 馃槀
36
I hate how NEPA decides how productive we can be 馃
1
1
8
165
funny thing about these aggressive acts by Muslims is that the Holy Prophet prophesied it already and they're all going to hell God no even send una message, na why I like Jesus, he told the people to stone the lady only if none of them was without sin,
2
63
but tech get money gan, some of y'all won't accept 200k remote job and people are doing full time onsite jobs collecting 150k 馃槶 e. g teachers
6
123
omoor LinkedIn oppression pass twitter own 馃槶
2
94
make I go watch The Blacklist j脿re, maybe my body go calm
50
brymo for when there's no solution >>>
67
data finish I first close IDE, close laptop 馃槶 I dey suffer gan, lol
2
74
make me sef go rest joor, maybe life will fix itself, otisumi
3
84
I no fit dey cry for my sister front 馃槶 I wan form strong boda, lol
1
4
99