My fine boi don dey complete small small @Derahback i see your hand bami 🙌🙌🙌🙌❤️❤️❤️❤️🦅🦅
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
person do wedding
celebs full there like water o
but na Wizkid (wey no be the greatest African Artist ever liveth as una claim)
dey make catarrh comot una nose
as e no show for there
una still need im motion to trend
Eti yawerey!
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
Replying to @HonitelHQ
If wiz won do him own make dem no go shikena, no be human being come him mama burial??? no be human being come him wife baby shower???? Una go just sleep wake up then think of forming stewpid alliance😏😏 Celeb plenty for naija oooo if you no gbadun him lifestyle leave am for us❤️🦅
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
bro you fit dey think say this year don already end make one huge blessings just find you come for November. E fit enter.
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
Start where you de.
Use wetin you get.
Do the one you fit do.
Today must Favour us!
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
Replying to @TiwaSavage
This gyal is so fine😍 & i wanna wife her😌😌😌!!!!! someone help me with her contact???? ejoor
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
Replying to @DJ_TUNEZ
Why is your wrist looking sexy, are they made of wizkid album???? ehn??
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
Sleep well tonight. Tomorrow is gonna be your luckiest day in history. Something amazing is coming.
AKEEM✌️🇱🇷🇳🇬 retweeted
You fit dey on Zeros today make you see millions tomorrow
God no be their papa!























