Mrphocus retweeted
Had it been VDM used the same energy that he uses to drag people and promote koko peel him for don blow
Mrphocus retweeted
“Kokopee, I see one thing wey you dey promote for tiktok, I no wan convince myself say that thing na song” - geh geh😭
Mrphocus retweeted
Make them shaaa dey wyn david but na that david i blame for all this things cuz it being like he no know who em be
Make them shaaa dey wyn david but na that david i blame for all this things cuz it being like he no know who em be
No be lie bro
That's y till today I no dey belive in motivation words....... Anybody wey dey advice u is saying it based of his or her status cuz wetin work for them fit no work for me
Mrphocus retweeted
Vdm use Nigeria head build him life nothing like I want to help Nigeria, and him stupid fans no Dey every get sense


















