Am listening
Abeg, those of una wey don sleep with una co-worker, how una take do am?
Because one babe for my workplace don dey enter my eyes lately, and I no wan go spoil things. 😂
Abeg share your experience for comment section. I dey use una advice shoot my shot. If e work, una go hear am. If e no work, una no know me.