Dear @abazwhyllzz you see VDM wan finish Davido and you run! If na me or Wizkid fc your open broken teeth go dey wide Your papa and mama go remain fool! All of una go cry for my hand! Shey be na me una do flyer for on my birthday call me fool at 40! Who come be the fool now wey VDM Don Chop you idolo? 😂
SAMKLEF retweeted
Nah today I know say u be senior Man 👍👍
Hello 30bgs students! Come take class.
30BGs dey fight 30BGs! VDM really do these people strong thing. 😂 Right now, Davido need to carry 7 cows go beg Burna Boy for friendship.
You see why e no good to let emotions control you? You get issues with your brother, you run go do “FEM.” You no know say e go later blow pass you.
Na life lesson be this: no let today’s emotions spoil tomorrow’s relationship.
Wetin una learn from this post?