
ignore 🤞the talks and flex 🦍we the OUTSIDER 🦍| GRAMMY AWARD WINNER #GRAMMY|🏆|
OUTSIDE
Joined October 2020
- Tweets41.2K
- Following206
- Followers240
- Likes34.4K
WishiCare 🤷✌️ retweeted
All of una foolishness for twitter no mean say make blaqbones no chop him cane
Real life different from twitter
WishiCare 🤷✌️ retweeted
Make una no vex say i talk anyhow my fans
No be every time person go Dey mumu
Lagos na place wey good people Dey not agbero
Anything that you are so far you listen to my music you’ll never lack AMEN
WishiCare 🤷✌️ retweeted
Rap is dead already jare ah beg leave me I nor dey your set aboy
Werey carry that rubbish clout go some where else oloribu
WishiCare 🤷✌️ retweeted
I've been holding it down for the streets for a while now, so I know the standard of music I want to put in your ears. It's made to take you through your emotions. Good things take time.
November 13. The new body of work is yours.
WishiCare 🤷✌️ retweeted
Plenty do the math 🧮
Youngin young alaji
Youngin wey Dey pack am 💵
Jobi poco odinaka 🕺💃














