πŸ’° built to secure the bag. 🎯 disciplined degen. high conviction. web3. backup @Trenches_XI

Joined May 2025
β€œCollect 15 million or make your brother Collect 50 million” Which one u go pick? U or your brother
771
306
365
7,568
242,801
Try they pass work or you no go like make we shear money πŸ˜ŒπŸ˜‚
177
With waitin I de see now for future I suppose don change my handle to Elon musk boy… cuz figures mad for this side πŸ˜‚
1
5
349
Una still de do message to message bombing for fb???
5
1
37
3,350
One thing about Japan be say them no send video call, even if them don pay more than 10 million yen 🎊 πŸ‡―πŸ‡΅ πŸ€¬πŸš€
3
1
52
2,378
Problem wey go make u think say I go send you money, make God no allow u see am. Cuz, easy earned oo, hard earned oo.. shishi u no go see Good morning β˜€οΈ
1
2
19
744
One thing I love about this work br say Elon no Dey finish πŸ˜‚πŸ˜‚β€¦ We don de package roadstar before next year runs out we package space x giveaway to all US citizens …
6
1
16
1,132
Show me update 🎭 like say you fit do watin go make the update work πŸ€¬πŸ¦‰
10
1
38
1,750
Who dey sleep so πŸ€¬πŸ˜‚πŸ˜‚
4
13
821
Congrats! Your ads has been created πŸ˜‚πŸŽ‰πŸ€¬
4
28
1,479
And for the dying minute miracle! I manifest 2 cl, paying $20k weekly at the same time
18
55
4
676
9,679
"From the ages of 35 to 45, a person faces their hardest battles" So this my 20's na ads?
21
832
Focus on understanding what’s causing your Facebook accounts to get restricted and work on fixing it. Stop trying to bypass their security system using old methods. If you keep doing the same thing, you’ll keep buying Facebook accounts for the rest of your life.
2
1
21
1,733
If you see this tweet and you nor drop your flag here we go get issues oooo πŸ˜ŠπŸ˜­πŸ‡­πŸ‡°
14
36
1,994
Na once me and my guy burst laugh when one new old taker talk say he no de renew him juju, he say he go bounce back under 1 week without native skincare... πŸ˜‚
2
2
30
1,178
The hustle don bring everybody together again, once e clear again pattern go start, lol
3
3
107
2,250
I avoided my guy after he said he is into BM work, I love money but I love my life too
2
3
75
3,292