He is following Messi’s steps… Even though he can speak English fluently he still decides to speak Spanish ❤️
Nah when dem khai Afeez oyetoro aka saka Son for ‘war lord’ he know say wetin him Dey do no good 😂 those chiefs really enjoyed their moments when he was mourning 💔😂
Make you nah stop this comparison between matta and dj chicken fra 😂 person wey president son put for jail still get like three cars for station 😂😭 nah people Dey record him fra unlike matta wey Dey set camera do content 😆
For a Bugatti owner, why does he have so many pimples and blackheads? Is skincare more expensive than a Bugatti? 🤔
Balokay 😉🥷 retweeted
Which fight scene is your favorite in the movie ‘war lord’ by odunlade adekola? And I been Dey rate that other war lord o 😂 he fall my hand 😭😂💔










