
@ChelseaFC No time for Pendejos 🈲🤝 30BG, @giran_republic @asakemusik
Lagos, Nigeria
Joined October 2021
- Tweets79.1K
- Following1.8K
- Followers2.3K
- Likes109K
Toluwalase™️🥷🥷 retweeted
All in all tho, massive thanks to Mikel Arteta and the Arsenal board at some point
Toluwalase™️🥷🥷 retweeted
"We need to call Newcastle and pay them another €80m"
Because the idiot score against Elche😭
I no even con Dey pity all this Ronaldo fans again, make una carry on, I go tweet my own, person go con Dey swear for my papa, ajeh nah Dangote truck go kpai the person.
Toluwalase™️🥷🥷 retweeted
Make fans wey I give theirr club 8 Ballondor and 4 Champions League come dey disrespect me because of 19 years old Pikin
Lionel Messi dun suffer for Culers hand gan o
Toluwalase™️🥷🥷 retweeted
Barcelona fans no need to worry,una go use Alaves bounce back
Raphina go score Hattrick
Yamal go drag the 5 players,score 2 goals and 3 assists with 1 trivela pass
Rodri go stabilize midfield
A culer has finally confessed that Dr Osuofia sold them a fake dream by promising them another UCL title, and he also confirmed our theory that Osuofia wouldn’t have won the World Cup without the help of Angel Di Maria.
Nah the battlefield men de mount now o😭
#missionprotectjiggyatallcost





























