mazıı retweeted
1M impression in less than one week without a banger post, it's massive babies 🤓
I know some person make it in one post but I never reach that level and I never get a single banger post before 💔
mazıı retweeted
na people wey dey use xr i pity pass this period, dem dey battle with both el niño and el firé
mazıı retweeted
this girl actually funny
so because we don't talk again life go con automatically better for you and i go dey suffer😂


























