God first ~ Family ~ X |Uber and lifestyle content/Write Ups| Car Boy| Lagos City Tour guide| Follow the Journey| ThatUberGuy| |Advocate for Men| ✌️

lagos
Joined September 2011
Today is a good day to Visit IN AND OUT RESTAURANT 🍽️ for a satisfying meal at every bite, and a great experience that’s worth living and coming back for more. Kindly Repost and Share🙏🏽❤️
2
16
31
2,012
In any way you need help, may God come through for you.
326
278
35
838
10,024
It is well o, this struggle no dey look face
1
1
5
91
Na like this I man go just dey live? And una say make man no drop tears
2
55
I'd finish work then be calculating like money don loss, when it's not enough, i deserve to be more than this, odindi graduate o
1
1
3
106
Have slept in my car several times just to meet up, small small bills just dey kill person, where's even the money sef
1
56
This is not the life I imagined o, rara ra
1
2
73
Since Uber left Nigeria, this job don cast
1
88
E no go better for bad governance
1
46
Small money today, four days broke, why na
36
Life hurt decide to be showing me shege when it's not that am lazy
38
Omoh, I worked hard o, what can I even show for it, nothing
1
66
Despite that I support good governance, sapa still dey use me shine
48
Don't I deserve to smile, don't I deserve to make my family proud?
37
God have you forgotten me ni?
1
1
50
Pain of a man is real o, life has humbled me
1
53
I don't know what God's plan is o, am sha tired
1
43
And am not lazy o
1
44
Am not supposed to be down like this Am a good person, I know, have tried a lot, am not just getting it
1
2
46
Is this how someone will just be living with financial burdens?
36