I don’t want to say how I feel

Joined February 2024
AKA could have been the leading face of rap in Africa rn #Rip #RunJozi
One painful reality I’m gathering from this AKA trial is that man was being buried the next weekend, whether they got him at Wish or not, he wasn’t making it out of Durban. 💔💔
116
Uniben crazy oh. Na gta scenes dey steady play for that side. #GodSaveSouthSouth
4
You nor fit even famz or celebrate the guy first you start to criticize straight. U tough
“Biggest superstar,” yet somehow a proper dermatologist is still out of reach.
45
This one Dey find who make am go viral. What a sad job
Two dirty pigs
1
147
Sometimes I go just sitdown dey pity some business owners
6
Mehn, that Peruzzi jam. I nor know why I dey feel say Buju suppose get verse for inside.
6
If person tell me say dem dey UK I nor know why I go immediately think England
7
Oluwa, na You dey make men
The greatest performer in our music industry is in oau, his name is Asake What i saw was unbelievable, thirty minutes of Greatness argghhhh
215
26/10/26 no more masturbation/serious porn
9
I never see how person defenders go dey help opponents
3
Wetin we need na only Oluwa fit give us
1
4
We don give dem few days to talk. Yamal do your work
11
Make 9 reach make Barca shut some people up.
3
Only God know the kind money wey Dapper don see
5
I know say I don talk say I love many songs but na my favorite favorite favorite song be this back then. Damn 🔥 I don dey enjoy long time open.spotify.com/track/5aOyP…
2