⃟ (@notleeagain) profile picture
Joined May 2025
Photo by ⃟ (@notleeagain)Photo by ⃟ (@notleeagain)Photo by ⃟ (@notleeagain)Photo by ⃟ (@notleeagain)Photo by ⃟ (@notleeagain)Photo by ⃟ (@notleeagain)
as manyoo don beat roma make dem make sure say dem win that champe ooh 👌
2
391
guy adondie roma, how????
1
2
507
😭😭😭😭😭
1
628
@formerlygbolly happy birthday 🥰
503
Even Roma sef taste carrick obough 😭👌
Roma joor 😂❤️
3
1
5
672
psg 4-0 in 17 min 😭👌
1
5
598
god 😭😭😭😭😭
Goal. The away side take the lead.
507
team wey go stop this psg go try ooh 😭😭😭
1
449
Roma joor 😂❤️
1
839
👌
by this time tmr i supoose don dey kano
1
2
466
na viewing center be my only hope of where i wan charge today 😭😭😭😭
1
3
14
524
it’s about damn time
1
4
622
please come to aso rock villa in abuja 🙏
🚨#BREAKING THE WAR HAS OFFICIALLY STARTED 🚨
5
8
738
i no fit count how many times i don rewatch this video 😔
Jude Bellingham in the Icon Cotton Stretch Hip Brief. a minimal fit with lightweight support.
3
1
10
758
na only midnight nepa dey give us light now, our own don be 😭
5
1
21
626
tinubu pls leave my country alone
327
⃟ retweeted
everybody dey install solar naso we go continue to live? no be everybody fit afford am tinubu mustn’t win 2027 election we can’t continue like this
7
6
34
665
in my mind, i’m always the best 🐐
1
319