teapawt
D
@to_cfc
Football
Joined September 2022
Tweets
26.9K
Following
443
Followers
1.3K
Likes
36.8K
3.2K
Media
3.2K
Media
Tweets
All
Posts
Sort by
Most recent
Popular
Tweets & Replies
Reposts
Media
Search
D retweeted
REMA
@heisrema
16h
891
3,186
447
25,360
739,916
D
@to_cfc
Oct 28
Build up una These players can’t build a s**t
1
1
3
185
D
@to_cfc
Oct 25
Still the greatest Mbappe comps ever
-
@imzftbi
Oct 25
Ballon’dor Ballon’dor Ballon’dor
1
185
D retweeted
•
@WordsCocoon
Oct 21
i pray my next birthday finds me in another country.
203
10,222
915
32,726
471,345
D
@to_cfc
Oct 8
Ok
2
2
107
D
@to_cfc
Oct 6
For real life or Game?
Alabi
@the_Lawrenz
Oct 6
Bro, why is Unilag’s hostel fee ₦750,000???????? How?
85
D
@to_cfc
Oct 6
Na only god know wetin dat girl do dis guy 😭😭
fimlex
@fimlex2
Oct 6
“My babe is different”
91
D
@to_cfc
Oct 6
Follow me talk if you don book first class before
osano
@mavoswago
Oct 6
u dey send 1 trillion for game dey feel like superstar👍🏽😂
61
D
@to_cfc
Oct 6
I Dey go lag back Abuja to cost abeg
56
D
@to_cfc
Oct 4
I never work since yesterday Omo this game don Dey distract me ooo
66
D
@to_cfc
Oct 4
U no go like help my life bro
Ayomide !
@htssssssssss
Oct 4
This is the time where i give back to the community Add mrhts for a 10,000,000 Made it to Forbes
#lagoslife
.
67
D
@to_cfc
Oct 4
Where my share for Quilox?
50
D
@to_cfc
Oct 4
😭😭
52
D
@to_cfc
Oct 4
So make I use 365 days of my life Dey sad because election wey dem don already rig Dey come up
Skywalker
@JeSuisNaga
Oct 4
YOU ARE ALL GETTING DISTRACTED
1
3
332
D
@to_cfc
Oct 4
This game Dey chop battery wtf
72
D
@to_cfc
Oct 4
I no understand 😭
58
D
@to_cfc
Oct 3
I don mistakenly put my chair for middle How I fit take reset am abeg
71
D
@to_cfc
Oct 3
I won sell this fan e no Dey blow well
#lagoslife
3
129
D
@to_cfc
Oct 3
U Dey use sticker cover keh U never ready
This Post is from an account that no longer exists. Learn more
109
D retweeted
gabby
@gabby_0270
Oct 3
that feeling of relief when you return someone’s call and they don’t pick either😮💨
31
69
84
767
Load more