lana & billie

Joined December 2019
Nobody in the music industry has a facecard close to rema🥹❤️‍🩹.
122
191
283
2,450
I'm a born winner, not a loser
169
237
17
301
11,298
Ivory ✪ retweeted
the funniest people i know don’t even tell jokes, they just talk
309
4,206
174
43,618
513,295
Ivory ✪ retweeted
I see iya alagbo for my street inside pharmacy
5
14
14
410
I see iya alagbo for my street inside pharmacy
5
14
14
410
see wetin grown men dy do 💔
Omo, I just hear one new format wey some guys dey use chop girls o! 😂 Dem go carry babe inside car, then branch one building site wey still dey under construction.. the site no be their own o. Dem go leave the babe inside the car with AC on, come down to greet the workers and engage them in small talks. Before dem leave, dem go bring out small cash give the workers. The babe go dey observe for inside car Dem go now enter the car and tell the babe say the workers dey really try, say e don spend many millions on the project and still get plenty money to spend so the building go finish on time. Omo, from that moment, the babe go begin reason am differently. She go wan loyal because she don see say the guy get serious investment and plenty expenses. She fit even begin manage herself financially, with the hope say when the project finally finish, she go enjoy the benefits too.
2
8
8
846
Ivory ✪ retweeted
Continue enjoying your format. He gt reason why some people dy build house and na you dy go use am chop girls
Omo, I just hear one new format wey some guys dey use chop girls o! 😂 Dem go carry babe inside car, then branch one building site wey still dey under construction.. the site no be their own o. Dem go leave the babe inside the car with AC on, come down to greet the workers and engage them in small talks. Before dem leave, dem go bring out small cash give the workers. The babe go dey observe for inside car Dem go now enter the car and tell the babe say the workers dey really try, say e don spend many millions on the project and still get plenty money to spend so the building go finish on time. Omo, from that moment, the babe go begin reason am differently. She go wan loyal because she don see say the guy get serious investment and plenty expenses. She fit even begin manage herself financially, with the hope say when the project finally finish, she go enjoy the benefits too.
281
1,461
80
7,940
249,656
💨
64
100
9
339
5,773
Ivory ✪ retweeted
so na addiction go make me put 50k on sportybet. una no real o na your papa dey pitch?? 😂 my own bet addiction no pass 1500. the time i use 5k play game i just dey purge anyhow 😭😭
406
1,538
164
13,685
303,275
Ivory ✪ retweeted
About Time!!! Son of the soil don arrive. Today is for Presido @Zlatan_Ibile
396
2,058
58
20,960
464,601
You see a bottom boy survivor 🫂❤️
95
171
12
546
15,214
Ivory ✪ retweeted
How many PUSHUPS do you average daily ???
55
81
5
115
1,776
Ivory ✪ retweeted
If you have stubborn dark spots get “Skin Success Fade cream” I’ve been using it for about a month and I’ve seen such a noticeable difference in my dark spots. Palmer’s really did their thing on this one🥺
46
150
1
233
82,241
You go think say you dey suffer until you see some guys still using jersey short as boxer in 2026.
76
135
2
559
13,264
i'm a harbor pilot, and my one rule is that i never take the wheel of a ship until the captain says "she's yours." forty years guiding freighters through a channel so narrow you could hand a sandwich to the lighthouse keeper. last tuesday at 4:30am, a tiny tugboat chugged up alongside my pilot boat, and a girl of about nine in a yellow slicker leaned over the rail and said, "excuse me. my dad says you're the one who knows where the rocks are."...
3
43
49
1,841
Ivory ✪ retweeted
One day, you will wake up as a millionaire.
534
1,167
129
4,994
93,624
I don’t plan to laugh more than twice today.
32
57
2
112
1,274
Once peter obi win presidency elections, na to go re-register for nysc again. 😂
14
23
28
710
Ivory ✪ retweeted
A tough situation is your best friend; it brings out the best in you.
55
90
101
1,136
Ivory ✪ retweeted
If my man no invite Barryjhay con sing this song on our wedding, I go Dey go back my parents house, I no go follow am🥺
19
70
78
2,195